Eye hit the jakpot the other dey
When I mat a donky name of kay
We got long grate bye and bye
That donky was a terific gi
Laffed my ars off over and ovr
Roled down the hell, landded in dovr
Some werdo piked me up and dsted me off
Donky ran away, scarred of this gi’s coff
The coffing fuuul turned me this wey and that
My scarff fell off, so did my farmmer’s hat
Donky ran back with his frend the bare
Bare bit werdo’s but and we ran from thare
Na for Area wey we dey
wey some call streets
Others call gettho
Most Trenches
Na some won turn to jungle
For wrestle and more.
4 D jungle
We dey mingle to struggle
Hustling and juggling
Bustle and giggle
together to survive
We take things on things
To kill time and pains.
Same street wey empower you
Go humble or discriminate you
Base on how you take package
Many na ant wey dey follow sugar
If dem lick ur sweetness finish
Dem go jakpa go find another.
Use your intellect
Because men dey disguise
Like this old talk
No judge the book by the cover
Shine your eye but no turn beast
Do good and always show kindness
No mean say make you turn fool.
The ladies na our muse in disguise
You broke dem leave you for anoda
That na motivation and inspiration
For the strong, to go harder and win
For the weak, excuse for revenge and more
Our ladies no dey settle for small things
That's why we too dey go harder for higher ground.
This world is full of noise,enough to burst,
your mind and destroy well being lust,
noise from traffic on ground and air,
from telly,s ,radios and everywhere.
Gies a break we aa bellow,
makin mair noise for fellow,
humans who walk the same path,
work it oot dae the math,
as oor cousins wid sey across the watter,
haud oan a meenit ah heed yer call,
whits wrang wi noise does it really matter.
Aye it does my fairweether freends,
caises pain in yins lugs and heid,
those wi issues hate this aa the time,
produces anxiousness and depressed need.
Get tae the wids trendies cry,
wildlife an trees wull help ye fly,
even in the daurkest realms of root,
tae mony bodies causing mair noise.
Jumpin in secluded pools delighted shouts,
or faaing fae the heevens oan broken sheets,
flapping ,twirling adrenalin urging,
Bikes hurtling alaang secret paths,
get oot the wey comes the noisy cry,
Lets shoot the craw and leave this place,
seek oot the spots tae find yer solace.
I have nothing better to say
Than Alhamdulilah on this special day.
Many years ago when Mama gave birth to me,
She knew a success is what I'd turn out to be;
Kiniun the King of the jungle,
Akoni ti o care about those wey dey grumble.
Heart of a lion, heart of an empathetic,
When it comes to vomiting rhymes-
Y'all know I'm energetic!;
Emaa bami kalo through the pages of my story,
You'll understand why I give God all the glory.
In the times of yore some wrote me off,
Likening me to pertussis that causes whooping cough;
Rejected, neglected and probably hated,
I knew God is watching and so I waited.
And on bended knees I pleaded with Him:
Ya Allah position me with the creme de la creme;
I prayed with tears upon my orbs,
That He should bless me and any begotten cubs;
And so I claim longevity, I claim wealth,
I claim prosperity, I claim health.
I claim sabr, Ya Allah I claim Your mercies,
And guidance against worldly fantasies;
As I add another year to my sojourn,
May I not have any reason to mourn.
Be with me, throughout my days in Dunniya,
And when in Akhira accommodate me-
In Jannah, a place of joy, and no fear.
Niggyraslife Da Poet!
Sing tae me the auld sangs that ah learnt when a bairn,
Sitting at ma mithers knee hearin the lilting tunes,
Carrying me far awa in ma mind
Wurds o the land whaur ah live
An love aw the deys o ma life.
The auld sangs o Caledonia uv heroes ,fermers an unco ithers,
Auld yins wi tales tae tell o plooghmen wi ther hoarses
Running trecks in the fields
Ready fur seed hoping tae grow,
Berley,oats and wheat an aw.
O shepherds an ther dugs so clever an quick,
Chasing the yowes ower hill an glen,
Hardy people wummin an men,
Oot in a wethers hail,rain ur sna,
Lookin fur the yin that’s lost.
Auld sangs bring memories back pintin the wey tae gaw,
Daw we daur tae learn from them wisdom an aw,
Wi a sigh an a tear in oor een,
At the end o the year wi sentiment seen
Auld sangs agin lustily sung.
Andrew mcintyre 18 lanuary 2021.
Wey Wey - Stoic
After soliloquizing
in the darkness
we struck a chord
making rhythm
as we march into the light
now we come
we do not come to you
pleading for justice
we do not come
to stay your fastened arm
but we come
just to face you
and voice it home
that our hope is not lost
A Poem in Pidgin English
Me, ma na SARS
I sabi drop bars
My gun ready to blast
Any youth wey dey drive cars
If tattoos na your singlet
We go treat you like piglet
If you no gree cooperate
Omo, you go catch bullet.
Me ma na politician
If you check, I be magician
I dey "pight" my brand of "kwarapshen"
Play ball, I go give you admission.
My certificate na banza
My account balance na fire
If I like I go make yanga
Even next time I go still dey power.
Me ma na Naija
Our mumu don end here
Una plans go backfire
Na my generation go matter
Una vision dey our museum
And we ready to change our condition
Even if una kill small portion
We go still carry out our mission.
Lekki na the catalyst
We go use am minimize fatalities
We don learn all una tactics
And we have all the relevant statistics
Baba God na our confidence
Next election una go see our relevance
We dey ready- no more reluctance
2023 una go see proper sense.
CHRONICLES OF OUR NATIONS SURMOUNTABLE PALAVA
Our currency mirrors my area
and the state of our beloved Nigeria;
Worthless. Hopeless but a resurgent oneness.
The government parastatals are clueless,
But it's still our nation, more or less.
Despite holding so much promises
and natural resources,
our government offices
are managed by corrupt forces
already carrying generational curses.
Currency summation doesn't give grand equation,
rags of time sneers our 'notes into liquidation.
Just as the 100 naira equals 2 gala,
our currency is dwarfed by the dollar,
We don tire fo all the kuru kere & kasala
wey, for this country, don cause plenty wahala.
But here we stand in hope like a faithful lover,
singing the Chronicles of our nation's surmountable palava.
#OnTheSpotPoetry #InspiredByTheImage #HundredNairaEqualsTwoGala #WorthlessNaira
Vick Manuel Poetry {VMP}.
Copyright© Today, right now, February 22nd, 2021.
H-e
E-xpresses
I-deal
N-ote's
Z-estful
W-ords
E-very
Y-ear
Topic: Birthday of Heinz Wey (January 10)
Form: Vertical Monocrostic
Sit around and do nothing all day
Alternatively watch the rugby played
Take the wife shopping and pay
Up to the chippy no cooking today
Ring the lads for a pint, wey hey
Drink, drink all your troubles away
Abuse the dart team in their game
Yep thats the way to spend a Saturday
On a sunny afternoon in my country...
With the hope of receiving alert for the new minimum wage in my dreams
I decided to sleep knowing it was a sunny afternoon
Everything was hot and could not have been made cool no matter how many consumed ice creams
NEPA people even after privatization have refused to bring constant power supply
And so, I was left to swim in my salty sweat
You can imagine such a punishment for a young man trying to survive in a very hard economy of no sure employment opportunities
Except you know a person that knows a person wey sabi another person for that place
Like that was not enough within that space
Decided to take a stroll down the street
Just to get some sachets of sweet
Unfortunately the owner was just opening
And had to wait a whooping ten or more minutes for her to open her shop. Why?
There were more than eight solid padlocks to be unlocked for her shop to be opened in a country where all the security forces recruit on yearly basis
The afternoon was short but the experiences lasted longer than the roads being constructed in my lovely country
Just me satirically reflecting on a sunny afternoon in my country.
©ABSOL
Creature of All things
Greater than The Unimaginable
Creates,Shapes,Makes
Saves, Takes, Lobe and All.
How Sweet and Savour
Comforting in all it's Ways!
Greater,Mighty One
Oh,Shabaloba Maker
Supportive,Cheers,Hallowed Way
Wey May Key To Thee
So Sashy, Lucky Abounding
Comforting,Sweet and Savoury King!
OLD CHILDREN
Oya choose!
E don reach our turn
Ben abi na Benz
Desk job abi na blowjob
Sweat pint abi sell pants
Hustle Ikeja abi form Ikoyi
Na success abi na sex
Nothing new again!
Our old children get heart
Nor gree sleep cot
Use Belle face shortcut
Follow friends begin join cult
Carry cutlass start to cut
Begin claim Innocent for court
Old children take time!
Who one buy Benz, work!
If u dey donate blowjob, go marry!
If you one sell pant, open boutique!
Who one stay Ikoyi, hustle!
E go soon shock una
For d kind tin wey una go harvest
©Kporho Vwede Daniel
+2347067333949
Ig: General_Ali_official
All rights reserved.
PARTY RICE
Compound wey dem take cook party rice
Nor suppose hungry dat day
Unless say mama greedy with the food
Country wey get oil
Nor suppose suffer for fuel
Unless say Papa use am play politics
Photo credit: Kporho Vwede Daniel
©Kporho Vwede Daniel
All rights reserved
You for noh
Say I dey shine my eyez
Coz na so so wahalla wey dey shine for my head top
You for noh
Say na I jos dey parade my gari den granot
So sey hunger no go kill me now
Coz if I die now, I just don die for oyibo land
You for noh
Say na my papa den mama na won make I travel som
Make dem dey see me to as Bossu
So dem go fit carry dem fugu den celebrate my dollar
You for noh
Na me to I for get swag
Make I fit dey speak like oyibo
Make smoke dey commot for my mouth abi
Ha! You for noh
Make I don coat
Den take serfee den post post for my facebook
Make my neighbors nor say me to I dey
You for noh
Na make me too I don grab oyibo girl-y
Make I don get chwingorm kiss-y
Make I don do the tin-y
Make she don get belly bigg-y
Make my pikins get oyibo skin-y
Make dem talk like dem dey sing-y
Hahahahahaha you for no
Say me to I do sorm
Say me too I dey
Bot
If I die
You for noh say
Ibi my stupidity wey kill me
So you for noh.
Related Poems