Long Wey Poems
Long Wey Poems. Below are the most popular long Wey by PoetrySoup Members. You can search for long Wey poems by poem length and keyword.
GOOD NAME MATTERSGOOD NAME MATTERS:
This is ANDERSON WALKINGSHOES..
VERSE 1:
Inna real life many pipo no dey reason.
More time demm dey see life as simple,
So demma life all be some way.
Demm no fi decide give demma Self.
Wherever di...
Read More
Categories:
wey, adventure, age,
Form:
Lyric
New LagosAfter amala and ewedu,
And after the round two of egusi and fufu.
Na im my eyes come dey pinch me,
Small small i dey close am.
Before i know i don dey doze,
Wetin we dey talk? I don...
Read More
Categories:
wey, africa,
Form:
Light Verse
I AM NOT NEW pidginI'M NOT NEW::
This is ANDERSON WALKINGSHOES...
VERSE 1:
Anything wey concern mai haus,you already sabi,
if i build you a castle for mai dream,
you'll still refuse to cope,
treasuring you go de dey hard for mai role,...
Read More
Categories:
wey, analogy, angel, inspiration,
Form:
Lyric
WHO BE YOUR FRIENDWHO BE YOUR FRIEND:
INTRO:
This is ANDERSON WALKINGSHOES...
Who be you friend?
That persorn who never dey lef you side...
No matter what. (no matter what)
That persorn Wey go talk you di truth...
No matter what......
Read More
Categories:
wey, adventure, best friend, friendship,
Form:
Lyric
LOVE BIRDSLove birds:
intro:
love had a chance,
sell am feelings to im fans.
make kudi komot for ha dance.
everyone enjoys am for jams,
specially wen im show a prance.
am owners think...
Read More
Categories:
wey, adventure, break up, love hurts,
Form:
Lyric
MODERN DAY DELILAHMODERN DAY DELILAH:
POETRY RECITAL (INTRO):
Yeah... Yeah....Yeah...
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
Bro abeg... Make you fear woman.
Na woman be different creature.
If you know.. You know.
If you no know, after listening to me you go know.
For...
Read More
Categories:
wey, adventure, allusion,
Form:
Lyric
BLACK SKIN GIRLBLACK SKIN GIRL::
(VERSE 1)
for di morning lait, she dey rise kakaraka(strong)
melanin shining, wia im belongs(belongs)
wit di world on top am shoulders, but she get a heart so awoof,(black and charming)
everi scar and...
Read More
Categories:
wey, beauty, celebration, encouraging, love,
Form:
Lyric
ENOUGH BE ENOUGHMONKEYS PLAY BY SIZES:
Listen...You for shine your eyes...
Yeah...this is ANDERSON WALKINGSHOES.
VERSE 1:
Enough be enough...
Why you dey kill am with stress.
You dey abuse am rough rough.
And you won make he relax...
You won...
Read More
Categories:
wey, adventure, black love, dark, death,
Form:
Lyric
NO BE STRANGERSNO BI STRANGERS:
No bi strangers to Our success,
dis na anderson walkingshoes.
i'm part for ya world for strangers,
intensively,our focus are metered,
ova di hilly regions,we keep flopping from discovery,
di discovery na wey concern...
Read More
Categories:
wey, faith, love,
Form:
Lyric
NO MORE STRANGERS TO OURSELVESNO BI STRANGERS TO OURSELVES:
dis na anderson walkingshoes.
i'm part for ya world for strangers,
intensively,our focus are metered,
ova di hilly regions,we keep flopping from discovery,
di discovery na wey concern awa sef realisations,
make's...
Read More
Categories:
wey, love,
Form:
Lyric
JAH CHOSEN ONEJAH'S Chosen ONE:
This is ANDERSON WALKINGSHOES...
All praise and thanks be unto JAH.
Let's go....
VERSE 1:
Many at times me try cover your shame,
And I no need you to do same.
But you always dey tarnish...
Read More
Categories:
wey, adventure, allah, appreciation, birth, blessing, first love,
Form:
Lyric
SMILE GIVE MESMILE GIVE ME:
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
INTRO:
Abeg anything you want,
Make I know so I go buy?
Make we dey steady so sey tension no go go high.
Ah...oooooh.....aaahhh..
Listen... Listen...Listen..
CHORUS:
Aww... Smile give me,
Abeg Baby show me some...
Read More
Categories:
wey, adventure, anti bullying, appreciation, beautiful, beauty,
Form:
Lyric
WE DEY TOPWE DEY TOP:
This is ANDERSON WALKINGSHOES
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything.
At the end of the tunnel we surley...
Read More
Categories:
wey, adventure, life,
Form:
Lyric
Me-Agent Covid-19Me- Agent Covid-19
(1)
Halt! Wey you think you going
Eh, Grenadian?
You ain’t hearing
You ain’t listening
You can’t see
What! You doh fraid me
I should stop making all this fuss
Because am just a little virus!
Covid-19.
(2)
Can’t you see that...
Read More
Categories:
wey, anger, emotions, senses, surreal,
Form:
Dramatic Monologue
E Come Be LikeIntro:
April 2013
Verse 1:
Enter bus make we go period of JAMB
Me nor dey shake cas na my third
E be like chance to take blast
No be mouth guy man dey jack
When dem boys dey flex Christmas
Momsi go...
Read More
Categories:
wey, depression, emotions, heartbroken, mystery, perspective, poetry, rap,
Form:
Lyric
October FirstThinking of the bay that daily gush
From our ray on this lengthy voyage.
This at first wasn't envisage to be created,
For our calculator has failed us in haste.
Yes in haste it has failed us.
Despite the...
Read More
Categories:
wey, abuse, africa, birth, corruption, evil, image, leadership,
Form:
Rispetto
My Dearest Poetry - Verse 1Verse 1:
My Dearest Poetry,
I hope you’re doing fine,
To tell you the price of my love is why I wrote these rhymes
But the truth is my love for you is unbuyable
Costlier than diamonds or whatever we...
Read More
Categories:
wey, passion,
Form:
Lyric
A Top a Highland HillA Top A Highland Hill
A top a windswept highland hill above Locheil land
Clansmen gathered roun and shook the princes haun
They raised the standard high cheered till they were hoarse
Followed the flying heron across the highland...
Read More
Categories:
wey, allegory, cry,
Form:
Ballad
Paddi PaddiNa im one day i carry my car commot for
house,
As i dey go na im i see one man dey shout.
'Stop there,stop there',he dey tell me,
Wetin concern me; i don go!
Na im wen i come...
Read More
Categories:
wey, africa,
Form:
Light Verse
Dear GodDear Ewurade, For how long you go make we endure this pain?
Sacof eky33 since ma pastor tell me say make I just focus na you go make erain!!!!
Ma paddy Sly wedge ky33 den he...
Read More
Categories:
wey, blessing, dedication, deep, devotion,
Form:
Rhyme
Who Be ThatHe don tey
Ma guy he don tey
Wey monkey dey work
And baboon dey talk
Chai! No be today.
Make I tanda
Gidigba like Balogun Thunder
Drop some verse like vaseline
Put ugwu meta
And land ponmo like four
Untop dis mata.
No be...
Read More
Categories:
wey, clothes, corruption, environment, life, political,
Form:
Rhyme
Tan a Yu Yaad Covid-19LAWD GAD!!!
WEY YU SEY?
WI BOUT TO EXPERIENCE ANOTHER EPIDEMIC!
NO SAH!!!
WE CAAN TEK IT NO MORE
SO GWAAN BOUT YU BUSINESS
CAR-RONIA…CORONIA…COVID-19
WHATEVER YU BE!
WI HAVE 999 PROBLEMS BUT COVID-19 AINT ONE.
DAT DEADLY FRIEND, POVERTY
ALREADY A BOX WE LEFT,RIGHT...
Read More
Categories:
wey, funny, poverty, sad, school, society,
Form:
Dramatic Monologue
Delineation of BeautyDELINEATION OF BEAUTY
Mary, you might not be the mother of Jesus
but you murder other beauty cos you're gorgeous.
Just like Annabella, your hair resonates
with the book character & beautifies my sonnets.
Your lashes slashes the aches...
Read More
Categories:
wey, 1st grade, beauty, for her,
Form:
Rhyme
A Sunny Afternoon In My CountryOn a sunny afternoon in my country...
With the hope of receiving alert for the new minimum wage in my dreams
I decided to sleep knowing it was a sunny afternoon
Everything was hot and could not...
Read More
Categories:
wey, africa, community,
Form:
Political Verse
ShukranI have nothing better to say
Than Alhamdulilah on this special day.
Many years ago when Mama gave birth to me,
She knew a success is what I'd turn out to be;
Kiniun the King of the jungle,
Akoni ti...
Read More
Categories:
wey, birthday,
Form:
Rhyme