Best Sote Poems


Kenya-Ian Munywe

KENYA
Ndege ya unyanyapaa inapaa,
kila siku ni balaa.
Alaa,
alaa!
Hamna kazi,
 swali hili ni wazi.
Haya sio maneno tu,
bali ni kilio cha waja.
Wengi wanaodhulumiwa,
kilio ni cha haki!
Tumechoka na uhuni,
unaokiuka kanuni.
Vyakula,
bei ghali!
Maisha yetu yamo mnadani,
dalali mate yanamdondoka!
Sisi sote ni binadamu,
ni wakati.
Tuungane,
tuimarishe nchi yetu.
Kenya,
ni yetu sote.
IAN MUNYWE©
© Ian Munywe  Create an image from this poem.

E Come Be Like

Intro:
April 2013

Verse 1:
Enter bus make we go period of JAMB
Me nor dey shake cas na my third
E be like chance to take blast
No be mouth guy man dey jack
When dem boys dey flex Christmas
Momsi go cook, clean and wash
Make Pikin get extra time
Scatter past questions sote the pages tear
Teacher throw question for class, my hand already in the air
No man be dondi (at all)
Cas if you persevere (persevere)
You go be guru
My guy, you no need voodoo I swear
I stuck to my timetable
Cover the whole syllables
On Facebook, BB and 2go
Me dey unavailable
Three Months before the JAMB
I been dey jack Post-UME self
To secure admission that year like say I be iron shelf
As Baba God pilot am
The awaited day land
I pieces the exam
Without bullet for my hand
Na make my sleepless night for pay
Sure say Baba God know my pain
A week later the result date
My Jamb Score na 168
Damn
Hook:
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy

Verse 2:
No be hin leave make Jacob job Esau?
Na hin create Amalekites dem, con tell Saul 'kill dem all'?
Even small small pikin dem wey nor know wetin dey sup?
Bros J vex use he hand scatter money for black market joint
E be like God be badt guy
When he put that tree for eden
Cas if apple nor dey
Mama Cain for nor disobey
Moses my guy too try
Come make mistake fall hand
Hin knack am pass Yemi Alade
E nor come go promise land
E resemble the same issue we dey face for 9ja
Igbos dey vex for government, on top country matter
The Government dey corrupt
Some people no see food to chop
Even for Malay where I dey
Racism be like groundnut
Mehn the good die young and wicked people dey flex
Bros Jeremiah been vex
Baba, if you dey watch like film
Sure say you go hala 'nawa'
Plus man fit loose guard hin faith
Make I hear from you 'how far'
(Bros J how far naw)
You might also like
I Can
Pro Obi
GOD DID
DJ Khaled
Hook:
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy?

Speechless

Zindgi ki haqiqat aj kuch is trah nazron ke samne byan hui
Aankhe chhalak gai hum so na sake
Aaj raste me Jo mayusi dekhi kisi muflis ke chehre pe
Qayamt kuch yun Dil pe berpa hui kuch keh na sake
Narm bister pe jb hum sukun se sote h 
Na Jane kitne zaeef raston pe tanha rote hai
Kuch alfazo se Inka dard byan na kr Paungi
Per Jo mehsus Kiya aaj smjh ni aya unke liye alfaz kaha se laungi.....


Get a Premium Membership
Get more exposure for your poetry and more features with a Premium Membership.
Book: Reflection on the Important Things

Member Area

My Admin
Profile and Settings
Edit My Poems
Edit My Quotes
Edit My Short Stories
Edit My Articles
My Comments Inboxes
My Comments Outboxes
Soup Mail
Poetry Contests
Contest Results/Status
Followers
Poems of Poets I Follow
Friend Builder

Soup Social

Poetry Forum
New/Upcoming Features
The Wall
Soup Facebook Page
Who is Online
Link to Us

Member Poems

Poems - Top 100 New
Poems - Top 100 All-Time
Poems - Best
Poems - by Topic
Poems - New (All)
Poems - New (PM)
Poems - New by Poet
Poems - Read
Poems - Unread

Member Poets

Poets - Best New
Poets - New
Poets - Top 100 Most Poems
Poets - Top 100 Most Poems Recent
Poets - Top 100 Community
Poets - Top 100 Contest

Famous Poems

Famous Poems - African American
Famous Poems - Best
Famous Poems - Classical
Famous Poems - English
Famous Poems - Haiku
Famous Poems - Love
Famous Poems - Short
Famous Poems - Top 100

Famous Poets

Famous Poets - Living
Famous Poets - Most Popular
Famous Poets - Top 100
Famous Poets - Best
Famous Poets - Women
Famous Poets - African American
Famous Poets - Beat
Famous Poets - Cinquain
Famous Poets - Classical
Famous Poets - English
Famous Poets - Haiku
Famous Poets - Hindi
Famous Poets - Jewish
Famous Poets - Love
Famous Poets - Metaphysical
Famous Poets - Modern
Famous Poets - Punjabi
Famous Poets - Romantic
Famous Poets - Spanish
Famous Poets - Suicidal
Famous Poets - Urdu
Famous Poets - War

Poetry Resources

Anagrams
Bible
Book Store
Character Counter
Cliché Finder
Poetry Clichés
Common Words
Copyright Information
Grammar
Grammar Checker
Homonym
Homophones
How to Write a Poem
Lyrics
Love Poem Generator
New Poetic Forms
Plagiarism Checker
Poetry Art
Publishing
Random Word Generator
Spell Checker
What is Good Poetry?
Word Counter