The absence of copula,
black and white to and fro,
Pidgins broke the rules.
Yu spik a long tang,
ol rul mas stop, Braddah.
Into colonial subjugation,
Pidgin has no future, stalemate.
Falls under freedom of slavery,
let's have an interracial,
the bukkake of licentia poetica.
Pidgin English version - MASON MOUNT_MM10
Mason for the middle,
Fast mo' as a fiddle,
like flashy speed of eagle,
Em sharp for field like needle,
making dem fans scream and giggle,
tongues wag, no briddle,
the talk of legend na just riddle,
This youngito make many mouth mingle,
beats opponents like say dem dey for the taking,
Blue superstar in the making,
monstrous performances & memories Mas makes,
Mason mounting ontop my muse.
Make una some noise for Mason The Mount.
Vick Manuel Poetry {VMP}
Copyright © December 23rd, 2020.
#OnTheSpotPoetry #PoetKing #PoetSkills #Alliterations #vickmanuelpoetry #VMP ????? #masonmount10 CHELSEA FC
?The way you dey enter my brain,
The way you dey burst my head,
Nobody don ever make me feel this way before…
Each time I dey with you,
E be like say make time no move.
Na only you this drum wey
Dey my chest dey beat for…
I don promise you before;
And I go still tell you again,
Even when tomorrow come,
Say na only you go occupy this space wey dey my heart.
Sometimes the sky no go clear,
And I know say I no go always dey around,
Because of one thing or the other.
No just worry yourself;
No let anything bother you,
Just know say I go always come rescue you from wherever I dey.
You always dey my mind,
No let anybody put sand for our garri,
Na only you be the person wey u go like carry go church
As time dey go, people dey forget.
Friends dey go and enemy dey come,
I go still respect those people wey give us their tomorrow
So that me and you go fit live today.
I go always remember every hero
Wey don kick bucket.
I go keep them for inside my heart,
Because them go always get meaning to me.
Even though today, life dey filled with regrets…
Make we remember them,
Make we no forget them.
My pidgin car is going to roll
Crossing meadows far and wide,
In an ash and Brimstone ride,
Getting in to my soul.
Pidgin car My Pidgin car
You are a car sardar
Cut a wide swath
In a lonely path.
My sweetie Kitty wobbly car
Sunday morning’s morning star
Don’t be the pudding club
I need a Pidgin cub.
(sardar means leader)