Paddi Paddi
...Na im one day i carry my car commot for
house,
As i dey go na im i see one man dey shout.
'Stop there,stop there',he dey tell me,
Wetin concern me; i don go!
Na im wen i come dey come back
Na i...
...
Continue reading...
Categories:
commot, africa,
Form: Light Verse
You For Noh
...You for noh
Say I dey shine my eyez
Coz na so so wahalla wey dey shine for my head top
You for noh
Say na I jos dey parade my gari den granot
So sey hunger no go kill me now
Coz if I die now,...
...
Continue reading...
Categories:
commot, africa, class, death, humor,
Form: Dramatic Monologue
Who Be That
...He don tey
Ma guy he don tey
Wey monkey dey work
And baboon dey talk
Chai! No be today.
Make I tanda
Gidigba like Balogun Thunder
Drop some verse like vaseline
Put ugwu meta
And land ponm...
...
Continue reading...
Categories:
commot, clothes, corruption, environment, life,
Form: Rhyme
Naija Sonnet 003
...?I dey miss that my special friend,
When you go come back?
Since you go, I no fit blend,
My body: sickness just dey hack
And I no dey fit flow with the trend.
I dey miss you everyda...
...
Continue reading...
Categories:
commot, imagery, imagination, myth, romantic,
Form: Sonnet