Naija Sonnet 003

?I dey miss that my special friend, 

When you go come back? 

Since you go, I no fit blend, 

My body: sickness just dey hack 

And I no dey fit flow with the trend. 
I dey miss you everyday 

Since you commot, I just dey lonely,

Abeg while sun still dey shine make hay, 

Because this situation don bring me plenty agony. 
I know say you dey wait, 

And e no go take time before I come. 

That shine-shine river; 

That shine-shine river for kolob, 

Na there you go wait to receive me and our cub.

Copyright © | Year Posted 2017



Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.

Please Login to post a comment

Be the first to comment on this poem. Encourage this poet.

Get a Premium Membership
Get more exposure for your poetry and more features with a Premium Membership.
Book: Radiant Verses: A Journey Through Inspiring Poetry

Hide Ad