WHO BE YOUR FRIEND

WHO BE YOUR FRIEND:
INTRO:
This is ANDERSON WALKINGSHOES... 
Who be you friend? 
That persorn who never dey lef you side...
No matter what. (no matter what) 
That persorn Wey go talk you di truth... 
No matter what... (no matter what) 
Let’s go.. Let’s go... Let’s go
VERSE 1:
Woosh (woosh)...
Hello, Who be your friend?(who be your friend?) 
Yeah abeg, Who be your friends?
I dey talk about demm real friends...(demm real friends) 
Demm persorns wey go show up first,
With the little demm get...
To get you back pan your feet. 
When life offer you som bad treat. 
Demm pals wey dey shield you on street.(yeah man) 
So sey you go have your peace.(for street) 
Demm ones wey dey kill every deadly heat. 
So sey you go fi continue dey breath. (Yeah man)
Off course, demm wey I dey mean. 
(off course, demm wey I dey mean)
CHORUS:, 
Aww...
Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) 
Is it di one who dey treat you with loyalty. (with loyalty) 
An dey acknowledge your entity?.... 
With honesty.(honesty) 
Oooooo....hmmmm
Awww......hmmm...wooo
Or your friend be di one...
Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) 
Di one Wey dey treat you with dishonesty... 
(so funny)(so funny)
Hmmm....
CHORUS:
Aww...
Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) 
Is it di one who dey treat you with loyalty. (with loyalty) 
An dey acknowledge your entity?.... 
With honesty.(honesty) 
Oooooo....hmmmm
Awww......hmmm...wooo
Or your friend be di one...
Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) 
Di one Wey dey treat you with dishonesty... 
(so funny)(so funny)
Hmmm.... 
VERSE 2:
Well listen.(listen)(listen)... 
Who be your friend?(who be your friend?) 
Abeg make I know....
Show me your friend an I go show you your life-style. 
Who dey show you light?(good life-style) 
Is it di one who dey introduce you into drug-life:
Di persorn who dey lead you into fights...? 
Di one who dey pimp you give men day and night?
Di one who dey intoxicate you with bad advice, 
Is di one who dey left you alone during hard times. 
But returns when things dey fine.
Abeg dey wise..
For we only dey live once.
(We only dey live once) 
This is ANDERSON WALKINGSHOES.. 
CHORUS:
Aww...
Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) 
Is it di one who dey treat you with loyalty. (with loyalty) 
An dey acknowledge your entity?.... 
With honesty.(honesty) 
Oooooo....hmmmm
Awww....hmmm...wooo
Or your friend be di one...
Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) 
Di one Wey dey treat you with dishonesty... 
(so funny)(so funny)
Hmmm... 
CHORUS:
Aww...
Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) 
Is it di one who dey treat you with loyalty.(with loyalty) 
An dey acknowledge your entity?...
With honesty.(honesty) 
Oooooo....hmmmm
Awww....hmmm...wooo
Or your friend be di one...
Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) 
Di one Wey dey treat you with dishonesty... 
(so funny)(so funny)
Hmmm.....
OUTRO:
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
Who be your friend?

Copyright © | Year Posted 2024



Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.

Please Login to post a comment

Be the first to comment on this poem. Encourage this poet.

Get a Premium Membership
Get more exposure for your poetry and more features with a Premium Membership.
Book: Reflection on the Important Things

Member Area

My Admin
Profile and Settings
Edit My Poems
Edit My Quotes
Edit My Short Stories
Edit My Articles
My Comments Inboxes
My Comments Outboxes
Soup Mail
Poetry Contests
Contest Results/Status
Followers
Poems of Poets I Follow
Friend Builder

Soup Social

Poetry Forum
New/Upcoming Features
The Wall
Soup Facebook Page
Who is Online
Link to Us

Member Poems

Poems - Top 100 New
Poems - Top 100 All-Time
Poems - Best
Poems - by Topic
Poems - New (All)
Poems - New (PM)
Poems - New by Poet
Poems - Read
Poems - Unread

Member Poets

Poets - Best New
Poets - New
Poets - Top 100 Most Poems
Poets - Top 100 Most Poems Recent
Poets - Top 100 Community
Poets - Top 100 Contest

Famous Poems

Famous Poems - African American
Famous Poems - Best
Famous Poems - Classical
Famous Poems - English
Famous Poems - Haiku
Famous Poems - Love
Famous Poems - Short
Famous Poems - Top 100

Famous Poets

Famous Poets - Living
Famous Poets - Most Popular
Famous Poets - Top 100
Famous Poets - Best
Famous Poets - Women
Famous Poets - African American
Famous Poets - Beat
Famous Poets - Cinquain
Famous Poets - Classical
Famous Poets - English
Famous Poets - Haiku
Famous Poets - Hindi
Famous Poets - Jewish
Famous Poets - Love
Famous Poets - Metaphysical
Famous Poets - Modern
Famous Poets - Punjabi
Famous Poets - Romantic
Famous Poets - Spanish
Famous Poets - Suicidal
Famous Poets - Urdu
Famous Poets - War

Poetry Resources

Anagrams
Bible
Book Store
Character Counter
Cliché Finder
Poetry Clichés
Common Words
Copyright Information
Grammar
Grammar Checker
Homonym
Homophones
How to Write a Poem
Lyrics
Love Poem Generator
New Poetic Forms
Plagiarism Checker
Poetics
Poetry Art
Publishing
Random Word Generator
Spell Checker
Store
What is Good Poetry?
Word Counter
Hide Ad