Free online greeting card maker or poetry art generator. Create free custom printable greeting cards or art from photos and text online. Use PoetrySoup's free online software to make greeting cards from poems, quotes, or your own words. Generate memes, cards, or poetry art for any occasion; weddings, anniversaries, holidays, etc (See examples here). Make a card to show your loved one how special they are to you. Once you make a card, you can email it, download it, or share it with others on your favorite social network site like Facebook. Also, you can create shareable and downloadable cards from poetry on PoetrySoup. Use our poetry search engine to find the perfect poem, and then click the camera icon to create the card or art.
Enter Title (Not Required)
Enter Poem or Quote (Required)Required WHO BE YOUR FRIEND: INTRO: This is ANDERSON WALKINGSHOES... Who be you friend? That persorn who never dey lef you side... No matter what. (no matter what) That persorn Wey go talk you di truth... No matter what... (no matter what) Let’s go.. Let’s go... Let’s go VERSE 1: Woosh (woosh)... Hello, Who be your friend?(who be your friend?) Yeah abeg, Who be your friends? I dey talk about demm real friends...(demm real friends) Demm persorns wey go show up first, With the little demm get... To get you back pan your feet. When life offer you som bad treat. Demm pals wey dey shield you on street.(yeah man) So sey you go have your peace.(for street) Demm ones wey dey kill every deadly heat. So sey you go fi continue dey breath. (Yeah man) Off course, demm wey I dey mean. (off course, demm wey I dey mean) CHORUS:, Aww... Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) Is it di one who dey treat you with loyalty. (with loyalty) An dey acknowledge your entity?.... With honesty.(honesty) Oooooo....hmmmm Awww......hmmm...wooo Or your friend be di one... Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) Di one Wey dey treat you with dishonesty... (so funny)(so funny) Hmmm.... CHORUS: Aww... Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) Is it di one who dey treat you with loyalty. (with loyalty) An dey acknowledge your entity?.... With honesty.(honesty) Oooooo....hmmmm Awww......hmmm...wooo Or your friend be di one... Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) Di one Wey dey treat you with dishonesty... (so funny)(so funny) Hmmm.... VERSE 2: Well listen.(listen)(listen)... Who be your friend?(who be your friend?) Abeg make I know.... Show me your friend an I go show you your life-style. Who dey show you light?(good life-style) Is it di one who dey introduce you into drug-life: Di persorn who dey lead you into fights...? Di one who dey pimp you give men day and night? Di one who dey intoxicate you with bad advice, Is di one who dey left you alone during hard times. But returns when things dey fine. Abeg dey wise.. For we only dey live once. (We only dey live once) This is ANDERSON WALKINGSHOES.. CHORUS: Aww... Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) Is it di one who dey treat you with loyalty. (with loyalty) An dey acknowledge your entity?.... With honesty.(honesty) Oooooo....hmmmm Awww....hmmm...wooo Or your friend be di one... Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) Di one Wey dey treat you with dishonesty... (so funny)(so funny) Hmmm... CHORUS: Aww... Massa,Who be your paddy?(Who be be your paddy) Is it di one who dey treat you with loyalty.(with loyalty) An dey acknowledge your entity?... With honesty.(honesty) Oooooo....hmmmm Awww....hmmm...wooo Or your friend be di one... Di one wey no dey respect your entirety?(bad hommie) Di one Wey dey treat you with dishonesty... (so funny)(so funny) Hmmm..... OUTRO: This is ANDERSON WALKINGSHOES. Who be your friend?
Enter Author Name (Not Required)