WE DEY TOP

WE DEY TOP:
This is ANDERSON WALKINGSHOES 
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything. 
At the end of the tunnel we surley go see light,
Some pass away,
Wey some to lost from the story line.
Ooooo... 
Haaaahaa.... 
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything. 
At the end of the tunnel we surley go see light,
Some pass away,
Wey some to lost from the story line.
Ooooo... 
Haaaahaa.... 
VERSE 1 :
Wow.. For how long we go go through this?
Earthly journey no be fiction.
The reality of life surely be what he be.
Sometime e check like nothing go change.
Six dey nak twice,
Morning tee then evening tee.
Some bro ein own dey come morning, 
wey another persorn own to dey come evening.
So meaning life no be race,
The best thing be sey we just go dey Wonna land.
Then wedge for Wonna time.
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything. 
At the end of the tunnel we surley go see light,
Some pass away,
Wey some to lost from the story line.
Ooooo... 
Haaaahaa.... 
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything. 
At the end of the tunnel we surley go see light,
Some pass away,
Wey some to lost from the story line.
Ooooo... 
Haaaahaa.... 
VERSE 2:
Why you for allow pressure barb you.?
Sake of some bro dey zook ref?
The eagle then shark no get anything similar. 
So them no fi compare demma selves to each other. 
One dey fly, 
Wey the other dey swim.
Why you for make shoddy give headache, 
WHEN you no finii dey work towards your acheivement?
You dey sponsor SOMEBODY ein daughter make she go school, 
Then you go put your ambition for some where. 
Morrow you go regret, 
She go lef you go marry some bro koraaa. 
Then come talk you sey you be ein class. 
Massa dey gee. 
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything. 
At the end of the tunnel we surley go see light,
Some pass away,
Wey some to lost from the story line.
Ooooo... 
Haaaahaa....
Chorus:
The journey no be easy yet we dey top,
Wonna hope be sey Jah dey give we.
So we dey cope with everything. 
At the end of the tunnel we surley go see light,
Some pass away,
Wey some to lost from the story line.
Ooooo... 
Haaaahaa....
This is ANDERSON WALKINGSHOES...

Copyright © | Year Posted 2024



Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.

Please Login to post a comment

Be the first to comment on this poem. Encourage this poet.

Get a Premium Membership
Get more exposure for your poetry and more features with a Premium Membership.
Book: Radiant Verses: A Journey Through Inspiring Poetry

Member Area

My Admin
Profile and Settings
Edit My Poems
Edit My Quotes
Edit My Short Stories
Edit My Articles
My Comments Inboxes
My Comments Outboxes
Soup Mail
Poetry Contests
Contest Results/Status
Followers
Poems of Poets I Follow
Friend Builder

Soup Social

Poetry Forum
New/Upcoming Features
The Wall
Soup Facebook Page
Who is Online
Link to Us

Member Poems

Poems - Top 100 New
Poems - Top 100 All-Time
Poems - Best
Poems - by Topic
Poems - New (All)
Poems - New (PM)
Poems - New by Poet
Poems - Read
Poems - Unread

Member Poets

Poets - Best New
Poets - New
Poets - Top 100 Most Poems
Poets - Top 100 Most Poems Recent
Poets - Top 100 Community
Poets - Top 100 Contest

Famous Poems

Famous Poems - African American
Famous Poems - Best
Famous Poems - Classical
Famous Poems - English
Famous Poems - Haiku
Famous Poems - Love
Famous Poems - Short
Famous Poems - Top 100

Famous Poets

Famous Poets - Living
Famous Poets - Most Popular
Famous Poets - Top 100
Famous Poets - Best
Famous Poets - Women
Famous Poets - African American
Famous Poets - Beat
Famous Poets - Cinquain
Famous Poets - Classical
Famous Poets - English
Famous Poets - Haiku
Famous Poets - Hindi
Famous Poets - Jewish
Famous Poets - Love
Famous Poets - Metaphysical
Famous Poets - Modern
Famous Poets - Punjabi
Famous Poets - Romantic
Famous Poets - Spanish
Famous Poets - Suicidal
Famous Poets - Urdu
Famous Poets - War

Poetry Resources

Anagrams
Bible
Book Store
Character Counter
Cliché Finder
Poetry Clichés
Common Words
Copyright Information
Grammar
Grammar Checker
Homonym
Homophones
How to Write a Poem
Lyrics
Love Poem Generator
New Poetic Forms
Plagiarism Checker
Poetry Art
Publishing
Random Word Generator
Spell Checker
Store
What is Good Poetry?
Word Counter
Hide Ad