Free online greeting card maker or poetry art generator. Create free custom printable greeting cards or art from photos and text online. Use PoetrySoup's free online software to make greeting cards from poems, quotes, or your own words. Generate memes, cards, or poetry art for any occasion; weddings, anniversaries, holidays, etc (See examples here). Make a card to show your loved one how special they are to you. Once you make a card, you can email it, download it, or share it with others on your favorite social network site like Facebook. Also, you can create shareable and downloadable cards from poetry on PoetrySoup. Use our poetry search engine to find the perfect poem, and then click the camera icon to create the card or art.
Enter Title (Not Required)
Enter Poem or Quote (Required)Required WE DEY TOP: This is ANDERSON WALKINGSHOES Chorus: The journey no be easy yet we dey top, Wonna hope be sey Jah dey give we. So we dey cope with everything. At the end of the tunnel we surley go see light, Some pass away, Wey some to lost from the story line. Ooooo... Haaaahaa.... Chorus: The journey no be easy yet we dey top, Wonna hope be sey Jah dey give we. So we dey cope with everything. At the end of the tunnel we surley go see light, Some pass away, Wey some to lost from the story line. Ooooo... Haaaahaa.... VERSE 1 : Wow.. For how long we go go through this? Earthly journey no be fiction. The reality of life surely be what he be. Sometime e check like nothing go change. Six dey nak twice, Morning tee then evening tee. Some bro ein own dey come morning, wey another persorn own to dey come evening. So meaning life no be race, The best thing be sey we just go dey Wonna land. Then wedge for Wonna time. Chorus: The journey no be easy yet we dey top, Wonna hope be sey Jah dey give we. So we dey cope with everything. At the end of the tunnel we surley go see light, Some pass away, Wey some to lost from the story line. Ooooo... Haaaahaa.... Chorus: The journey no be easy yet we dey top, Wonna hope be sey Jah dey give we. So we dey cope with everything. At the end of the tunnel we surley go see light, Some pass away, Wey some to lost from the story line. Ooooo... Haaaahaa.... VERSE 2: Why you for allow pressure barb you.? Sake of some bro dey zook ref? The eagle then shark no get anything similar. So them no fi compare demma selves to each other. One dey fly, Wey the other dey swim. Why you for make shoddy give headache, WHEN you no finii dey work towards your acheivement? You dey sponsor SOMEBODY ein daughter make she go school, Then you go put your ambition for some where. Morrow you go regret, She go lef you go marry some bro koraaa. Then come talk you sey you be ein class. Massa dey gee. Chorus: The journey no be easy yet we dey top, Wonna hope be sey Jah dey give we. So we dey cope with everything. At the end of the tunnel we surley go see light, Some pass away, Wey some to lost from the story line. Ooooo... Haaaahaa.... Chorus: The journey no be easy yet we dey top, Wonna hope be sey Jah dey give we. So we dey cope with everything. At the end of the tunnel we surley go see light, Some pass away, Wey some to lost from the story line. Ooooo... Haaaahaa.... This is ANDERSON WALKINGSHOES...
Enter Author Name (Not Required)