SMILE GIVE ME

SMILE GIVE ME:
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
INTRO:
Abeg anything you want, 
Make I know so I go buy?
Make we dey steady so sey tension no go go high.
Ah...oooooh.....aaahhh.. 
Listen... Listen...Listen..
CHORUS:
Aww... Smile give me,
Abeg Baby show me some smile. 
All day long you dey quiet la, why?
All night long you just dey sobber, 
Mine oh Mine, 
Aww, I never dey won see you cry.
What dey worry you all this while...
Wey you no won tell me, 
Or you won kill me shy?
Abeg you dey make me lost for ma thought.
I swear I no go lie.
Ooooo.... Awww.....ooooo
CHORUS:
Aww... Smile give me,
Abeg Baby show me some smile. 
All day long you dey quiet la, why?
All night long you just dey sobber, 
Mine oh Mine, 
Aww, I never dey won see you cry.
What dey worry you all this while...
Wey you no won tell me, 
Or you won kill me shy?
Abeg you dey make me lost for ma thought.
I swear I no go lie.
VERSE 2:
So you figure that lady we met for di photogallery, 
Be ma sidechick?
Oya, she just be ma job colleague. 
Nothing dey between she den me.
She really dey respect ma pedigree...
Wey she legally marry. 
So why I go give room for any bad thing.,
Wey go destroy ma family? 
CHORUS:
Aww... Smile give me,
Abeg Baby show me some smile. 
All day long you dey quiet la, why?
All night long you just dey sobber, 
Mine oh Mine, 
Aww, I never dey won see you cry.
What dey worry you all this while...
Wey you no won tell me, 
Or you won kill me shy?
Abeg you dey make me lost for ma thought.
I swear I no go lie.
VERSE 3:
Na di text you see, 
No from am...come see. 
Last night na di text come from Richie:
Yeah Richie Principles abi you sabbi that ma paddy.
Na he dey receive some treath from one unknown shoddy. 
So he won make I help am...no be easy. 
Tey tey ein account be hacked by somebody. 
Wey that person take scam many.
So many people... Baby.. 
I no fi break your heart,
As more time you dey hold me down. 
CHORUS:
Aww... Smile give me,
Abeg Baby show me some smile. 
All day long you dey quiet la, why?
All night long you just dey sobber, 
Mine oh Mine, 
Aww, I never dey won see you cry.
What dey worry you all this while...
Wey you no won tell me, 
Or you won kill me shy?
Abeg you dey make me lost for ma thought.
I swear I no go lie.
This is ANDERSON WALKINGSHOES... 
CHORUS:
Aww... Smile give me,
Abeg Baby show me some smile. 
All day long you dey quiet la, why?
All night long you just dey sobber, 
Mine oh Mine, 
Aww, I never dey won see you cry.
What dey worry you all this while...
Wey you no won tell me, 
Or you won kill me shy?
Abeg you dey make me lost for ma thought.
I swear I no go lie.

Copyright © | Year Posted 2024



Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.

Please Login to post a comment

Be the first to comment on this poem. Encourage this poet.

Get a Premium Membership
Get more exposure for your poetry and more features with a Premium Membership.
Book: Reflection on the Important Things

Member Area

My Admin
Profile and Settings
Edit My Poems
Edit My Quotes
Edit My Short Stories
Edit My Articles
My Comments Inboxes
My Comments Outboxes
Soup Mail
Poetry Contests
Contest Results/Status
Followers
Poems of Poets I Follow
Friend Builder

Soup Social

Poetry Forum
New/Upcoming Features
The Wall
Soup Facebook Page
Who is Online
Link to Us

Member Poems

Poems - Top 100 New
Poems - Top 100 All-Time
Poems - Best
Poems - by Topic
Poems - New (All)
Poems - New (PM)
Poems - New by Poet
Poems - Read
Poems - Unread

Member Poets

Poets - Best New
Poets - New
Poets - Top 100 Most Poems
Poets - Top 100 Most Poems Recent
Poets - Top 100 Community
Poets - Top 100 Contest

Famous Poems

Famous Poems - African American
Famous Poems - Best
Famous Poems - Classical
Famous Poems - English
Famous Poems - Haiku
Famous Poems - Love
Famous Poems - Short
Famous Poems - Top 100

Famous Poets

Famous Poets - Living
Famous Poets - Most Popular
Famous Poets - Top 100
Famous Poets - Best
Famous Poets - Women
Famous Poets - African American
Famous Poets - Beat
Famous Poets - Cinquain
Famous Poets - Classical
Famous Poets - English
Famous Poets - Haiku
Famous Poets - Hindi
Famous Poets - Jewish
Famous Poets - Love
Famous Poets - Metaphysical
Famous Poets - Modern
Famous Poets - Punjabi
Famous Poets - Romantic
Famous Poets - Spanish
Famous Poets - Suicidal
Famous Poets - Urdu
Famous Poets - War

Poetry Resources

Anagrams
Bible
Book Store
Character Counter
Cliché Finder
Poetry Clichés
Common Words
Copyright Information
Grammar
Grammar Checker
Homonym
Homophones
How to Write a Poem
Lyrics
Love Poem Generator
New Poetic Forms
Plagiarism Checker
Poetics
Poetry Art
Publishing
Random Word Generator
Spell Checker
Store
What is Good Poetry?
Word Counter
Hide Ad