Free online greeting card maker or poetry art generator. Create free custom printable greeting cards or art from photos and text online. Use PoetrySoup's free online software to make greeting cards from poems, quotes, or your own words. Generate memes, cards, or poetry art for any occasion; weddings, anniversaries, holidays, etc (See examples here). Make a card to show your loved one how special they are to you. Once you make a card, you can email it, download it, or share it with others on your favorite social network site like Facebook. Also, you can create shareable and downloadable cards from poetry on PoetrySoup. Use our poetry search engine to find the perfect poem, and then click the camera icon to create the card or art.
Enter Title (Not Required)
Enter Poem or Quote (Required)Required SMILE GIVE ME: This is ANDERSON WALKINGSHOES. INTRO: Abeg anything you want, Make I know so I go buy? Make we dey steady so sey tension no go go high. Ah...oooooh.....aaahhh.. Listen... Listen...Listen.. CHORUS: Aww... Smile give me, Abeg Baby show me some smile. All day long you dey quiet la, why? All night long you just dey sobber, Mine oh Mine, Aww, I never dey won see you cry. What dey worry you all this while... Wey you no won tell me, Or you won kill me shy? Abeg you dey make me lost for ma thought. I swear I no go lie. Ooooo.... Awww.....ooooo CHORUS: Aww... Smile give me, Abeg Baby show me some smile. All day long you dey quiet la, why? All night long you just dey sobber, Mine oh Mine, Aww, I never dey won see you cry. What dey worry you all this while... Wey you no won tell me, Or you won kill me shy? Abeg you dey make me lost for ma thought. I swear I no go lie. VERSE 2: So you figure that lady we met for di photogallery, Be ma sidechick? Oya, she just be ma job colleague. Nothing dey between she den me. She really dey respect ma pedigree... Wey she legally marry. So why I go give room for any bad thing., Wey go destroy ma family? CHORUS: Aww... Smile give me, Abeg Baby show me some smile. All day long you dey quiet la, why? All night long you just dey sobber, Mine oh Mine, Aww, I never dey won see you cry. What dey worry you all this while... Wey you no won tell me, Or you won kill me shy? Abeg you dey make me lost for ma thought. I swear I no go lie. VERSE 3: Na di text you see, No from am...come see. Last night na di text come from Richie: Yeah Richie Principles abi you sabbi that ma paddy. Na he dey receive some treath from one unknown shoddy. So he won make I help am...no be easy. Tey tey ein account be hacked by somebody. Wey that person take scam many. So many people... Baby.. I no fi break your heart, As more time you dey hold me down. CHORUS: Aww... Smile give me, Abeg Baby show me some smile. All day long you dey quiet la, why? All night long you just dey sobber, Mine oh Mine, Aww, I never dey won see you cry. What dey worry you all this while... Wey you no won tell me, Or you won kill me shy? Abeg you dey make me lost for ma thought. I swear I no go lie. This is ANDERSON WALKINGSHOES... CHORUS: Aww... Smile give me, Abeg Baby show me some smile. All day long you dey quiet la, why? All night long you just dey sobber, Mine oh Mine, Aww, I never dey won see you cry. What dey worry you all this while... Wey you no won tell me, Or you won kill me shy? Abeg you dey make me lost for ma thought. I swear I no go lie.
Enter Author Name (Not Required)