Get Your Premium Membership

Old Children

OLD CHILDREN Oya choose! E don reach our turn Ben abi na Benz Desk job abi na blowjob Sweat pint abi sell pants Hustle Ikeja abi form Ikoyi Na success abi na sex Nothing new again! Our old children get heart Nor gree sleep cot Use Belle face shortcut Follow friends begin join cult Carry cutlass start to cut Begin claim Innocent for court Old children take time! Who one buy Benz, work! If u dey donate blowjob, go marry! If you one sell pant, open boutique! Who one stay Ikoyi, hustle! E go soon shock una For d kind tin wey una go harvest ©Kporho Vwede Daniel +2347067333949 Ig: General_Ali_official All rights reserved.

Copyright © | Year Posted 2018




Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem.

Please Login to post a comment

A comment has not been posted for this poem. Encourage a poet by being the first to comment.


Book: Shattered Sighs