Get Your Premium Membership

Lingo - a - Frank - A

Inglish no be ma papa langwage No be ma mama own self God self sabi say de wahala tu mush ‘Leksicosemantis’ today ‘Intonashon’ tomoro. Hand hallmaity ‘Sintax’ nko? No be rice hand dodo! Abeg Help ó Kwin Fiktora. Na Small by small I go take learn how To dey use nose dey talk Under the sun wey dey mama person For dis Naija wey we dey so; Insted make my own blooder to dey Henkorage me, na so so fail fail he dey Fail me. He tire me oooo.

Copyright © | Year Posted 2017




Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem.

Please Login to post a comment

A comment has not been posted for this poem. Encourage a poet by being the first to comment.


Book: Shattered Sighs