MODERN DAY DELILAH
MODERN DAY DELILAH:
POETRY RECITAL (INTRO):
Yeah... Yeah....Yeah...
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
Bro abeg... Make you fear woman.
Na woman be different creature.
If you know.. You know.
If you no know, after listening to me you go know.
For the world be full of Modern day Jezebels,
Some women be demons....
VERSE 1:
Should I kill myself sake of ma love for you?
What after all sef be love,
Wey by force I for do things I no fi do?
Hey, abeg allow me safe my life.
You make I lose all ma hommies,(aww all ma hommies)
Now you won make I forget ma families,(ein no go happen)
Hey abeg, dey steady,
To lose ma family no go happen,(ein no go happen)...
Hope you get me. (yeah...dey steady)
You always dey act as the victim,
Yet you wey dey play me wicked. (you Wey dey play me wicked)
As you always dey serve me bad feelings.
CHORUS:
Aww Modern day Delilah,
Why I fall give this lier.
Something surely go kill man, ()
Just one pussy man go faya.
Everyday different matter...(everyday different wahala)
Eerrrr....hmmm
I dey need Holy Ghost fire... (Holy Ghost fire)

BRIDGE:
Yeah... Yeah....Yeah...
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
Bro abeg... Make you fear woman.
Na woman be different creature.
If you know.. You know.
If you no know, after listening to me you go know.
For the world be full of Modern day Jezebels,
Some women be demons....
VERSE 2:
You say I be selfish,
Although I got you refurbished.
No wonder ma hommies called me Foolish,
All sake of you nearly got me perished,
Though I kept getting you replenished.
You no dey see me sef,
As day and night I dey give you attention...
You dey show me hell.(I dey pass through hell). (I dey pass through hell).
CHORUS:
Aww Modern day Delilah,
Why I fall give this lier.
Something surely go kill man, ()
Just one pussy man go faya.
Everyday different matter...(everyday different wahala)
Eerrrr....hmmm
I dey need Holy Ghost fire... (Holy Ghost fire)
CHORUS:
Aww Modern day Delilah,
Why I fall give this lier.
Something surely go kill man, ()
Just one pussy man go faya.
Everyday different matter...(everyday different wahala)
Eerrrr....hmmm
I dey need Holy Ghost fire... (Holy Ghost fire)
BRIDGE:
Yeah... Yeah....Yeah...
This is ANDERSON WALKINGSHOES.
Bro abeg... Make you fear woman.
Na woman be different creature.
If you know.. You know.
If you no know, after listening to me you go know.
For the world be full of Modern day Jezebels,
Some women be demons....
CHORUS:
Aww Modern day Delilah,
Why I fall give this lier.
Something surely go kill man, ()
Just one pussy man go faya.
Everyday different matter...(everyday different wahala)
Eerrrr....hmmm
I dey need Holy Ghost fire... (Holy Ghost fire)
THIS IS ANDERSON WALKINGSHOES
Copyright © ANDERSON WALKINGSHOES | Year Posted 2025
Post Comments
Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.
Please
Login
to post a comment