GOOD NAME MATTERS

GOOD NAME MATTERS:
This is ANDERSON WALKINGSHOES.. 
VERSE 1:
Inna real life many pipo no dey reason.
More time demm dey see life as simple,
So demma life all be some way.
Demm no fi decide give demma Self.
Wherever di wind dey blow,
Dat be where demm dey go.
Foolish things be what demm dey follow.
Nothing better dey demma mind,
Clearly demm turned blind.
Folly things more time demm dey abide.
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 

Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
VERSE 2:
Shadows casted over demma life,
Darkness blindfolding demm all this while. 
As others dey live positively to greater height,
Some too dey struggles to see light. 
Many wey dey go through dubious means to make am...iniquity. 
Why you for kill some bro sake of vanity? 
Why you for enriched yourself through lacerny?
Any thing you go see you go covert.
Anytime you dey think abo sex. 
To you ebi achievement, 
But to me, that be foolishness.
Massa you for clinge to uprightness. 
Make you no live reckless. 
For life really be priceless. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
VERSE 3:
You chop her so what I for do? 
You for be wooed, 
Yeah man...true...yeah true
Shoddy, you sleep plus all the guys in the hood, 
Now you see sey sickness barb you?
You get nyash so everybro dey pass through. 
Check your background if ebi cool, 
Well to you ein no be my matter..cool
I hear I go dey my alone,...it's me Anderson Walkingshoes. 
This be litte advice to all my dudes. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
GOOD NAME MATTERS:
This is ANDERSON WALKINGSHOES.. 
VERSE 1:
Inna real life many pipo no dey reason.
More time demm dey see life as simple,
So demma life all be some way.
Demm no fi decide give demma Self.
Wherever di wind dey blow,
Dat be where demm dey go.
Foolish things be what demm dey follow.
Nothing better dey demma mind,
Clearly demm turned blind.
Folly things more time demm dey abide.
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 

Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
VERSE 2:
Shadows casted over demma life,
Darkness blindfolding demm all this while. 
As others dey live positively to greater height,
Some too dey struggles to see light. 
Many wey dey go through dubious means to make am...iniquity. 
Why you for kill some bro sake of vanity? 
Why you for enriched yourself through lacerny?
Any thing you go see you go covert.
Anytime you dey think abo sex. 
To you ebi achievement, 
But to me, that be foolishness.
Massa you for clinge to uprightness. 
Make you no live reckless. 
For life really be priceless. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
VERSE 3:
You chop her so what I for do? 
You for be wooed, 
Yeah man...true...yeah true
Shoddy, you sleep plus all the guys in the hood, 
Now you see sey sickness barb you?
You get nyash so everybro dey pass through. 
Check your background if ebi cool, 
Well to you ein no be my matter..cool
I hear I go dey my alone,...it's me Anderson Walkingshoes. 
This be litte advice to all my dudes. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters. 
Chorus:
Abeg check your vision...
Check your reasoning, 
Life no be movie
Wey you go take things for granted. 
Everyone get ein free will.
But no be sey you go sold your own for just a dollar bill. 
Yeah... Ebi big deal. 
Ebi real deal
Make your name continue living, 
Even when you're departed.
For good name matters.

Copyright © | Year Posted 2024



Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.

Please Login to post a comment

Be the first to comment on this poem. Encourage this poet.

Get a Premium Membership
Get more exposure for your poetry and more features with a Premium Membership.
Book: Reflection on the Important Things

Member Area

My Admin
Profile and Settings
Edit My Poems
Edit My Quotes
Edit My Short Stories
Edit My Articles
My Comments Inboxes
My Comments Outboxes
Soup Mail
Poetry Contests
Contest Results/Status
Followers
Poems of Poets I Follow
Friend Builder

Soup Social

Poetry Forum
New/Upcoming Features
The Wall
Soup Facebook Page
Who is Online
Link to Us

Member Poems

Poems - Top 100 New
Poems - Top 100 All-Time
Poems - Best
Poems - by Topic
Poems - New (All)
Poems - New (PM)
Poems - New by Poet
Poems - Read
Poems - Unread

Member Poets

Poets - Best New
Poets - New
Poets - Top 100 Most Poems
Poets - Top 100 Most Poems Recent
Poets - Top 100 Community
Poets - Top 100 Contest

Famous Poems

Famous Poems - African American
Famous Poems - Best
Famous Poems - Classical
Famous Poems - English
Famous Poems - Haiku
Famous Poems - Love
Famous Poems - Short
Famous Poems - Top 100

Famous Poets

Famous Poets - Living
Famous Poets - Most Popular
Famous Poets - Top 100
Famous Poets - Best
Famous Poets - Women
Famous Poets - African American
Famous Poets - Beat
Famous Poets - Cinquain
Famous Poets - Classical
Famous Poets - English
Famous Poets - Haiku
Famous Poets - Hindi
Famous Poets - Jewish
Famous Poets - Love
Famous Poets - Metaphysical
Famous Poets - Modern
Famous Poets - Punjabi
Famous Poets - Romantic
Famous Poets - Spanish
Famous Poets - Suicidal
Famous Poets - Urdu
Famous Poets - War

Poetry Resources

Anagrams
Bible
Book Store
Character Counter
Cliché Finder
Poetry Clichés
Common Words
Copyright Information
Grammar
Grammar Checker
Homonym
Homophones
How to Write a Poem
Lyrics
Love Poem Generator
New Poetic Forms
Plagiarism Checker
Poetics
Poetry Art
Publishing
Random Word Generator
Spell Checker
Store
What is Good Poetry?
Word Counter
Hide Ad