Get Your Premium Membership

Best Poems Written by Mccyril Akussah

Below are the all-time best Mccyril Akussah poems as chosen by PoetrySoup members

View ALL Mccyril Akussah Poems

Details | Mccyril Akussah Poem

Dear God

Dear Ewurade, For how long you go make we endure this pain? 
Sacof eky33 since ma pastor tell me say make I just focus na you go make erain!!!!
Ma paddy Sly wedge ky33 den he no go fit take am anymore so he turn to cocaine. 
The prayers Kwesi Fosu dey do, adey do same. 
Buh as adey Ghana, yedee the whole day the only thing aget chop be sugar cane. 
 Kwesi call me den he dey chop shawarma for Spain. 
So rydee me wey abi good boy, adey do what you dey want buh ano dey see top too then what adey gain? 
You tell me say you get reason why everything dey happen wey rydee grandpa die who make I blame?
Aporsor sef no die. Ewurade, ein se he be insane. 
The people dem dey claim say dem see you before nu dem really see you or dem just dey do am for the fame? 
If God be name given to a supreme being, wey you be my father, my brother my friend,  den why anor know your real name? 
Dem say prayer be conversation, wey adey talk to you every day so why you no dey do same? 
I never see you before, so excuse me to ask if you even know my name. 
Despite  all these doubts, I really dey believe you so adey beg please the plenty efforts amake in making sure I follow whatever you say, make you no make ebe in vain. 
If ebi say ado something wey you bore plus me, adey beg ano go do am again. 
Sacof one day one day, I know say you no go let me down. 
You go make my blessings all dey pop for ma top like champagne.

Copyright © Mccyril Akussah | Year Posted 2021



Details | Mccyril Akussah Poem

The Ghanaian Dream

I wake up for this country again?
Well it's not my fault, maybe it's God who deserves the blame.
Out of a 100 people in my country, 89 people dema prayers be the same.
"God Abeg make I lef this country inside."
Take my mom for example, before I even was old enough to start talking, she planted the idea of "oh meba wei dierr )ntena Ghana nky3" in my head.
The irony of it all is that, the country we all are eager to leave is a refuge for many. Here is the only place they find tranquility.
My paddy for village sef say ein prayer no plenty like that so he no know why God no answer am still, he just wants to come and live in Accra.
No matter what, he has to live here someway somehow.
But like Oliver Twist, nothing ever be enough give man.
My mother always told me that was the same prayer she had when she was staying in the village too.
But now mama doesn't want to just visit this aburokyire, she dey want stay there. 
She dey want make we move the whole family to that side.
The quest of leaving the country to some has become fanaticism.
Some people are willing to do anything for this
"aburokyire".
If you take time to scrutinize some of these people's minds, you'd realize they don't even know what they're going to do there when they get there.
The idea of whether the reason behind people leaving is because the country is difficult to live in or they just want to leave is still moot.
Some people left and they're back here in the country because of the adversities they faced when they were out there.
But the Ghanaian man is not ready to listen, give him a plane ticket, and you'll get to watch him in next level euphoria.
"Me too ago like go there go suffer then come back, if ebe so edey", be some of the people dema response to the people who left and are back here with stories.
Keeping it a Virgil, I myself would not miss a chance to go to the aburokyire if I ever get the
chance.
Leave us and let's go and experience our own epiphanies.

Copyright © Mccyril Akussah | Year Posted 2023


Book: Shattered Sighs