Get Your Premium Membership

Naija Sonnet 002

?My dear future wife If you want my special love You need to love me with your life You no need all those curves, But you go need sharp pass knife. You go dey very submissive Even when I dey act crazy Abeg just dey passive… Just try to be my lady. The girl wey I go marry You no go ever leave me lonely You go always dey by my side… Whether rain dey fall or sun shine, We no go ever die on the vine.

Copyright © | Year Posted 2017




Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem.

Please Login to post a comment

A comment has not been posted for this poem. Encourage a poet by being the first to comment.


Book: Reflection on the Important Things