Ikechukwu Godspower

GODSPOWER ,simple meaning of Ikechukwu..

Chukwu Chineke, I no go forget you
You give me life, you give me love
You give me peace
You come make me better and give me your Ike
And since that day I come become Ikechukwu.

Na your word 0,say e go better for me say I go find
favor in your sight
Even in the sight of man (c) favour go boku (plenty)
You say I no go die before my time
The mouth wey you give me, enemy no fit stand.
If dem gather for my sake,dem go fall for my sake
You be my refuge and my strength,present help in trouble
0lu Chineke e,God e,I thank you
I praise you 2x Idinma Chineke...

cHORUS; Chukwu Chineke, I no go forget you 2X

When I dey for trouble,I cry to my God
He answer my prayer,comot my soul from katakata
The tongue wey dey lie, and the lips wey dey lie.
Na so God save me,comot me from dem hand
I go de praise you,with my whole heart
Because you love me well well.

cHORUS; Chukwu Chineke, I no go forget you 2X
Copyright © | Year Posted 2010

Poem

Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.

Please Login to post a comment

Agustin Avatar
December 1, 2024 at 11:38 PM
I greet you with the love of the Lord, expressed by John 3:16 of the Bible, "For God so loved the world, that he gave his only begotten Son, that whosoever believeth in him should not perish, but have everlasting life." Be blessed.
A   Avatar
March 9, 2016 at 12:10 AM
Hi, James, Enjoyed the way you expressed every line. Please keep writing, hope to see a new one from you again. LOVE LINDA
A  Avatar
January 10, 2016 at 4:53 PM
James, I enjoyed reading your excellent poem today. Thanks for sharing --skat
Guzzi Avatar
January 15, 2010 at 1:58 PM
I love writting in dialect..yet I am not sure which dialect this is? And how is it "about"..how does it discribe..make us experience the writting process for you? Please Soup mail me (verses for the contest should be labeled FREE VERSE..this is OK as Free Verse)
Get a Premium Membership
Turn off ads, get more exposure for your poetry, and get more features with a Premium Membership.
Book: Diverse Voices: The Poetry of Human Rights and the Pursuit of Peace