Get Your Premium Membership

Read Poems by Onyeka Onu

Onyeka Onu Avatar  Send Soup Mail  Block poet from commenting on your poetry

Below are poems written by poet Onyeka Onu. Click the Next or Previous links below the poem to navigate between poems. Remember, Poetrysoup is an environment of encouragement and growth. Thank you.

List of ALL Onyeka Onu poems

Best Onyeka Onu Poems

+ Follow Poet

The poem(s) are below...



NextLast

I Wan Yan

I don take my eye look every 
mata
come conclude sey life no 
make sense
to sense

those wey dey shit for house 
no sabi
read even those wey dey 
feed  
the children na olodo

If  person no know him 
purpose for life
e no better sey him ask baba 
wey dey
for up?

but wait make I ask
wetin I dey try talk self
You sure sey this no be 
madness?

I here sey church people 
madness dey start
from clapping but this one na 
writing
I dey write abi this one na 
madness too?

I get questions wey I wan ask

why ebi say na  armed 
robbers no dey
dey armed again and criminals
no dey commit crimes ?

Why Abacha no gree accept 
the woman
wey give her abacha?

Why police like to dey arrest 
guys wey dey
sell cocumba for Balumba?

Why ebi sey if dey cure 
madman
him go still they talk nonsense?

Copyright © Onyeka Onu | Year Posted 2013

NextLast

Post Comments

Please Login to post a comment

 
Date: 3/8/2016 11:40:00 AM

Onyeka, Enjoyed the way you expressed every line. Please keep writing, hope to see a new one from you again. LOVE LINDA
Date: 1/10/2016 3:46:00 PM

Onyeka Onu I enjoyed reading your excellent poem today. Thanks for sharing --SKAT

Back


Book: Shattered Sighs