Free online greeting card maker or poetry art generator. Create free custom printable greeting cards or art from photos and text online. Use PoetrySoup's free online software to make greeting cards from poems, quotes, or your own words. Generate memes, cards, or poetry art for any occasion; weddings, anniversaries, holidays, etc (See examples here). Make a card to show your loved one how special they are to you. Once you make a card, you can email it, download it, or share it with others on your favorite social network site like Facebook. Also, you can create shareable and downloadable cards from poetry on PoetrySoup. Use our poetry search engine to find the perfect poem, and then click the camera icon to create the card or art.
Enter Title (Not Required)
Enter Poem or Quote (Required)Required Na im one day i carry my car commot for house, As i dey go na im i see one man dey shout. 'Stop there,stop there',he dey tell me, Wetin concern me; i don go! Na im wen i come dey come back Na im kasala kon burst. For morning,na only one man, But now,you go think sey they import them. Dey don block the road, You go think sey na boko enter. 'MUS-317DM,stop!'; the same man shout, 'What's this?',for my mind i dey blow grammer. Na im the same man,show face. Face wey be like prayer point. You know how you dey pray for money na, Na so the man dey shine face for me. For my mind,'Allahu','Oh God',na Im i dey talk. Before i no am,the man don shadow me, With kumo* before my glass. 'Ko ju ma ri bi gbogbo ara lo gun ee' Na im i jejeli slow down for them. 'Where is your particular',the man dey shout, As if sey,particular go do am. I give im paritcular but he no gree, Na then i no say 'to be a man is nor enough'. Na im i come start to beg, The guy no gree oo,like sey we get beef. Na later i come know wetin he want, But seriously,i know get kpanyi for wallet. My guy no believe oo,he even Tell sey make i bring my A.T.M card, If i no get cash for hand. 'Eeh!',na then i no sey the matter don red. Wetin we dey talk?,he commot POS From him pocket. But,as omo agabandi, I commot money give my 'padi padi' Chai diaris God ooo. c.2017 It's written in Nigerian Pidgin English.
Enter Author Name (Not Required)