Free online greeting card maker or poetry art generator. Create free custom printable greeting cards or art from photos and text online. Use PoetrySoup's free online software to make greeting cards from poems, quotes, or your own words. Generate memes, cards, or poetry art for any occasion; weddings, anniversaries, holidays, etc (See examples here). Make a card to show your loved one how special they are to you. Once you make a card, you can email it, download it, or share it with others on your favorite social network site like Facebook. Also, you can create shareable and downloadable cards from poetry on PoetrySoup. Use our poetry search engine to find the perfect poem, and then click the camera icon to create the card or art.
Enter Title (Not Required)
Enter Poem or Quote (Required)Required A Poem in Pidgin English Me, ma na SARS I sabi drop bars My gun ready to blast Any youth wey dey drive cars If tattoos na your singlet We go treat you like piglet If you no gree cooperate Omo, you go catch bullet. Me ma na politician If you check, I be magician I dey "pight" my brand of "kwarapshen" Play ball, I go give you admission. My certificate na banza My account balance na fire If I like I go make yanga Even next time I go still dey power. Me ma na Naija Our mumu don end here Una plans go backfire Na my generation go matter Una vision dey our museum And we ready to change our condition Even if una kill small portion We go still carry out our mission. Lekki na the catalyst We go use am minimize fatalities We don learn all una tactics And we have all the relevant statistics Baba God na our confidence Next election una go see our relevance We dey ready- no more reluctance 2023 una go see proper sense.
Enter Author Name (Not Required)