Get Your Premium Membership

Read Poems by James Shobey

James Shobey Avatar  Send Soup Mail  Block poet from commenting on your poetry

Below are poems written by poet James Shobey. Click the Next or Previous links below the poem to navigate between poems. Remember, Poetrysoup is an environment of encouragement and growth. Thank you.

List of ALL James Shobey poems

Best James Shobey Poems

+ Follow Poet

The poem(s) are below...



NextLast

Ikechukwu Godspower

GODSPOWER ,simple meaning of Ikechukwu..

Chukwu Chineke, I no go forget you
You give me life, you give me love
You give me peace
You come make me better and give me your Ike
And since that day I come become Ikechukwu.

Na your word 0,say e go better for me say I go find
favor in your sight
Even in the sight of man (c) favour go boku (plenty)
You say I no go die before my time
The mouth wey you give me, enemy no fit stand.
If dem gather for my sake,dem go fall for my sake
You be my refuge and my strength,present help in trouble
0lu Chineke e,God e,I thank you
I praise you 2x Idinma Chineke...

cHORUS; Chukwu Chineke, I no go forget you 2X

When I dey for trouble,I cry to my God
He answer my prayer,comot my soul from katakata
The tongue wey dey lie, and the lips wey dey lie.
Na so God save me,comot me from dem hand
I go de praise you,with my whole heart
Because you love me well well.

cHORUS; Chukwu Chineke, I no go forget you 2X

Copyright © James Shobey | Year Posted 2010

NextLast

Post Comments

Please Login to post a comment

 
Date: 3/9/2016 12:10:00 AM

Hi, James, Enjoyed the way you expressed every line. Please keep writing, hope to see a new one from you again. LOVE LINDA
Date: 1/10/2016 4:53:00 PM

James, I enjoyed reading your excellent poem today. Thanks for sharing --skat
Date: 1/15/2010 1:58:00 PM

I love writting in dialect..yet I am not sure which dialect this is? And how is it "about"..how does it discribe..make us experience the writting process for you? Please Soup mail me (verses for the contest should be labeled FREE VERSE..this is OK as Free Verse)

Back


Book: Reflection on the Important Things