Get Your Premium Membership

That Was Almost

Me now travol trom home To town me find a lot of pipo running away Me don know wat has happened Me suddenly find da police van pull up Dey say they want to take me I ask dem wat I have done Da police laugh and dey hit me in da belly Me triy to run dey thro me down One police man shouted he didn't do wrong Me triy to say dey hit me in da belly Now wat happened was a night mare They hit me in da belly Dey rolling me like a chicken Dey called me thief Dey kicked me a lot but me started to cry Dey laugh and laugh but I stoped to cry Now what happened was heaven I got up I hit one in head And he started to cry Den suddenly all of dem ran after me Me started to shake almost urinated Suddenly dey caught me den me started to sing Dey laughed dey laugh Den I started to remove my cloths Dey now thot I was mad person Dey quickly got back in the van as they thot dey caught da wrong person Den me ran home I told my mom dat was so close

Copyright © | Year Posted 2012




Post Comments

Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem.

Please Login to post a comment

Date: 12/10/2012 3:41:00 PM
Tanaka, lol...love this...pd
Login to Reply

Book: Reflection on the Important Things